Friday, 23 September 2016

TWO FRIENDS WERE WALKING HOME AND A LADY

Two friends were walking home and a lady happened to be blowing a kiss to one of them from the window of a storey building.
Their conversation went as follows:

1st friend: Omo e b lyk say na me dat babe dey blow kiss

2nd friend: Guy leave dat one jare, no mind am
(then d lady signaled to him to come)

1st friend: Omo d babe dey kal me sha

2nd frnd: Ogbeni, no go

1st frnd: Y u go tell me make I knw go. Fyn babe lyk dat dey kal me, u say make I no go

2nd frnd: Guy abeg no go, no go(feeling pity)

(The friend ignored him and went over to d lady, she went to meet him nd dey both went upstairs. Suddenly as dey were abt to have fun, dey heard a car honking)

Lady:(on opening d window) ha! Dats my husband

1st frnd: Yeh! Mo gbe

Lady: Dnt worry, jst pretend lyk u re d laundry man nd iron these cloths (pointing at a heap of cloths)
(dis guy spent d whole day ironing clothes cos d husband Neva left ome dat day again.
The next day he went over to his friend's place)

1st friend: Omo, shey u knw say na cloth I iron thru out yesterday

2nd friend: Shebi I tell u make u no go. All dat cloth wey u iron so, na me WASH AM. UCHMAN CARES

������������������

No comments:

Post a Comment